Church Analytics

Monday, September 22, 2008

Naija proverbs

He who lives in a glass house....... Na im pepe rest.

A stitch in time........ dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather...na the same mama born dem.

One good turn......... na correct power steering be that.

A bird in hand........ wetin e wan be again if no be barbeque.

Half bread.......... is better than buns.

Journey of a thousand miles....... Ol'boy carry your car go o.

He who laughs last........ na big time mumu be dat. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog........ Waalahi, Na hunger go kill am.

All work and no play.......Na banker be dat.

All play and no work...... Abeg na real life be dat. afterall u no see as u dey happy wen u know say dem go declare plenty holiday soon.

The guy that made this up is a comic genius abeg! I don laff tire, hahahahahahahahah.

2 comments:

Unknown said...

The Naija proverbs na wire! lol

Tyra!!! said...

My brother, na real wire! lol.